[Intro: Kida Kudz]
YBNL
You're just gonn keep hating
If it ain't about the money
Ain't worth the bid
Its ghetto
Olamide go get 'em
[Chorus: Olamide]
Eh cos I dey calcu dem say I cana
Dem say my eyes dey shook like i shugbana
Dem wan use emotional blackmail on me
Eh ode l'olike ode l'olike ode l'olike ode l'olike
Dem wan use emotional blackmail on me
Eh ode l'olike ode l'olike ode l'olike ode l'olike
Dem wan use emotional blackmail on me
[Verse 1: Olamide]
Uhn shoutout si awon to shey beef track fun mi
I feel blessed on y'all tryna blow through mi
Dem wan make i reply, no be that one dey do me
I'm nobody ti ko ba si anybody to n bu mi
247 I am out here grinding
Won hail e l'ori tweeter iwo naa wo whining
No be by how many followers you get
They ain't showing you love for the street so forget
Won le pe afin fun ami ni Bonfere Jo
Ehn wo ni fe wo handcuff fun ejo
I am too busy mehn I am tryna get paid so
A middle finger your feelings j'oko l'esho
Hmm, we're the businessmen
Take a look at how my life change for instance mehn
Every morning when i wake i just give thanks mehn
If you don't like me shh
Keep distance mehn

Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.