
No Sleeping 1da Banton (Ft. Zlatan)
На этой странице вы найдете полный текст песни "No Sleeping" от 1da Banton (Ft. Zlatan). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Intro: Zlatan & 1da Banton]
Ibile
Kapaichumarimarichupaco
Ayii
Casablanca the catamatofia
[Verse 1: 1da Banton]
You see this life I dey live
I dey try to dey jaiye lo
O da na
In everything wey I do
I dey try satisfy my soul
O da na
Hennessy for my cup DJ, play me the gongo aso
O da na
Call your girls and your guys
All of them, omo tell dem say aye Po
O da na
[Chorus: 1da Banton]
Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what’s up
I can’t kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what’s up
I can’t kill myself
Ibile
Kapaichumarimarichupaco
Ayii
Casablanca the catamatofia
[Verse 1: 1da Banton]
You see this life I dey live
I dey try to dey jaiye lo
O da na
In everything wey I do
I dey try satisfy my soul
O da na
Hennessy for my cup DJ, play me the gongo aso
O da na
Call your girls and your guys
All of them, omo tell dem say aye Po
O da na
[Chorus: 1da Banton]
Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what’s up
I can’t kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what’s up
I can’t kill myself
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.