
4 Instance 2Baba
На этой странице вы найдете полный текст песни "4 Instance" от 2Baba. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Intro]
Chee
Chee
Ehn?
Ehn?
Ehn?
Who dey, eh, wetin dem talk?
Ehn?
Ehn?
Na, ai, chai, wetin dem talk?
No be small thing o
Halla oyi eh, halla oyi eh, yeah
Halla oyi eh, yeah
[Verse 1]
See
For instance
Say I be the one wey dem give chance
Say I be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
'Cause, now, I am looking from a distance
That's why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai, them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord! Oh my God!
Chee
Chee
Ehn?
Ehn?
Ehn?
Who dey, eh, wetin dem talk?
Ehn?
Ehn?
Na, ai, chai, wetin dem talk?
No be small thing o
Halla oyi eh, halla oyi eh, yeah
Halla oyi eh, yeah
[Verse 1]
See
For instance
Say I be the one wey dem give chance
Say I be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
'Cause, now, I am looking from a distance
That's why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai, them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord! Oh my God!
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.