0
Chocolate (West African Remix) - Dr SID (Ft. E.L, Ice Prince, Lynxxx & Sarkodie)
0 0

Chocolate (West African Remix) Dr SID (Ft. E.L, Ice Prince, Lynxxx & Sarkodie)

Chocolate (West African Remix) - Dr SID (Ft. E.L, Ice Prince, Lynxxx & Sarkodie)
[Intro: Sarkodie & Dr SID]
(Mavin)
Ahn
What else
You know what time it is (wi)
You know say money no be problem
Obidiponbidi
Eh
Tie


[Verse 1: Sarkodie]
Feeling me flow
Feeling me swag ne me energy
We ne Dr SID abi you see the chemistry
See the gold on my wrist
Okay hold up lemme see
Obidi na become a rapper, oh somebody set me free
Chocolate nigga, I dey carry the beat
I get for my riddim no matter wetin be the case
Ijama se je no feel say me I dey craze
Money no be my issue so baby gimme my space
What else
Tell my boy be that
Don Jazzy, your beat I dey massacre like kebab
Naija, Obidi dey be the number one demand
I dey rap too much, I for go rehab
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?