0
Pier 46 - Victony
0 0

Pier 46 Victony

На этой странице вы найдете полный текст песни "Pier 46" от Victony. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Pier 46 - Victony
[Intro]
I get gist for you
(Another world)
Somebody say they love you
I, i, i, i, i know somebody

[Chorus]
Hollup i’m on my way, hollup i’m on my way
Wear makeup for your face yeah, makeup for your face
Go from Seychelles to Paris, Seychelles to Paris
Girl, hollup i’m on my way yeah (Hun)
Girl, hollup i’m on my way yeah, hollup i’m on my way
Wear makeup for your face yeah, makeup for your face
Go from seychelles to Paris, Seychelles to Paris
Girl, hollup i’m on my way

[Post-Chorus]
I get gist for you
Somebody say they love you
I, i, i, i, i, know somebody

[Verse]
Oh-no-no-no-no
No worry my babe
If you no get roof for your head
Girl you know you got a place in my heart
Oh-no-no-no-no oh
E dеy hard make i breathe somеtimes
Na your matter wey cover my chest
Girl abeg i dey come
So abeg make you free your calendar now
Baby give me pencil, na your attention i wan draw
And my gokada go come through or i go send my bicycle
Baby you are my truth, and our pikin go too soft
E no go play kpakpangolo, e go ride new bicy—
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности