0
Ph City Vibration - Burna Boy
0 0

Ph City Vibration Burna Boy

На этой странице вы найдете полный текст песни "Ph City Vibration" от Burna Boy. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Ph City Vibration - Burna Boy
[Intro]
Its an R and Bits property people
[Chorus]
I grew up in a place called PH City
And if you see me
Me dawgs dem with me
Wo wo wo wo
Southside of the river'a the garden city
Catch the vibe and the feeling
Plus this how we living
Goes there!
Left, right, front and rear
All protocols observed
Goes there!
Tell dem say I no fear
I know say my coast clear
Who goes there o?
Be like say una don forget say me gun dem get reload'e
Who goes there o?
And if you never really go there, then you will really never know
[Verse 1]
Dey there man'o
You know me abi Port Harcourt boy original
And I was born inna the teaching hospital
The 2nd of July of 1991
I no dey stay too far from Liberation stadium
And I dey chop bole and fish and yam
And everybody know say man'a risk and dang
Southside official, Takwa badman
Remember when we frequent police station
And if you never understand no vibration
Take you to rumuigbo where the high grade burn
Da Psychiatric road dat'a my place man
If anybody ask, make you tell them
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности