0
Blessings - Joeboy
0 0

Blessings Joeboy

На этой странице вы найдете полный текст песни "Blessings" от Joeboy. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Blessings - Joeboy
[Intro]
Oho-owee yeah, yeah, yeah
Oh, I think I drank too much

[Chorus]
Omo na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother
My sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings
Wey we all dey find

[Verse 1]
BABA God abeg abeg o
I don’t want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah)
BABA God abeg o
I no want to carry last o
Na why I Dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah, yeah, yeah)

[Bridge]
Because na blessings on blessings on blessings
I Dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I Dey find
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности