0
Faze Alone (Remix) - Faze
0 0

Faze Alone (Remix) Faze

На этой странице вы найдете полный текст песни "Faze Alone (Remix)" от Faze. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Faze Alone (Remix) - Faze
It’s a small world wey many things dey happen
It’s a small world wey many things dey happen
Remix

See nothing happens in life that takes the will of God
My brother ehn believe in your self and believe in God
Na lie people dey lie

Dem be two, later become three
They run things together, live in peace and harmony
Then suddenly, the three bin disagree
One go solo
The other two follow
Oh no no no
Thе world dey vex right now
Say the three, thеm dey do their thing individually
But remember, some day, them go leave each other
Cuz truly none of them be brothers

And in case you don’t know it
This na true story
Though there’s a little misunderstanding going within us
If we break up na to wake up
See, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности