0
Duro Ni Be - Burna Boy (Ft. Phyno)
0 0
Duro Ni Be - Burna Boy (Ft. Phyno)
[Intro: Burna Boy]
Yeah, duro be
Eh, duro be

[Chorus: Burna Boy]
Wo'n gbe lo
Wo'n gbe lo
Wa'n gbe wa
Wetin dey sup, my nigga, wo'n gbe lo
Wo'n gbe lo
Wa'n gbe wa (J Stunt)
Duro be

[Verse 1: Burna Boy]
Okay, make I start am from the Genesis
Now before they couldn't tell me anythin'
Duro be
When I used to hustle for my Hennessy
Now na Hennessy dey give me Hennessy
Duro be
Take am easy, make I roll my medicine
Me I no dey see my enemies
Duro be
Ma lo binu binu, why you mad at me (why you mad?)
When I just dey hustle for my family? (Duro be)
Omo everyday, I just dey thank God
Say Common Tenant don turn to Landlord
I don't know no friend I dey with my squad
Check am na my name dey for the sign board
All year, Imma be on hustle
I no get time to go award show (Duro be)
How me go, go sit down, dey start convo
With this hatin' industry niggas I don't know (Duro be)
That na somethin' wey I no go ever do
Me, I rather focus on my revenue (Duro be)
Some people say they no dey like my attitude (tell me, boy)
Street dey show me gratitude (Duro be)
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?