
PICANTO ODUMODUBLVCK (Ft. ECko Miles & Zlatan)
On this page, discover the full lyrics of the song "PICANTO" by ODUMODUBLVCK (Ft. ECko Miles & Zlatan). Lyrxo.com offers the most comprehensive and accurate lyrics, helping you connect with the music you love on a deeper level. Ideal for dedicated fans and anyone who appreciates quality music.

[Intro: Odumodublvck & Zlatan]
J sounds killed this
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworldgangstars
G.E Records, Odumodublvck, you get me?
Fizo in the building (Prra)
Ibile
[Chorus: Odumodublvck & Zlatan]
They know I came (Ayy) in a Picanto (Kapaichumarimaichupako)
(Hundred men) dey my doormot (Casablancadecatamatopia)
Kosi gateman
You go contact oh (Astalavi, give dem; Yes)
They know I came in a Picanto
Hundred men dey my doormot (Native)
Kosi gateman
You go contact oh (Wey, wey)
[Refrain: Odumodublvck]
Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am)
Jam am (March am)
Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am)
Jam am (March am)
We squeeze, we march (My boy, come on)
Dey tench oh (Commot body; issa bad guy)
We dey observe
Dey go discharge (Who dey? Come on)
We dey contact, eh
J sounds killed this
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworldgangstars
G.E Records, Odumodublvck, you get me?
Fizo in the building (Prra)
Ibile
[Chorus: Odumodublvck & Zlatan]
They know I came (Ayy) in a Picanto (Kapaichumarimaichupako)
(Hundred men) dey my doormot (Casablancadecatamatopia)
Kosi gateman
You go contact oh (Astalavi, give dem; Yes)
They know I came in a Picanto
Hundred men dey my doormot (Native)
Kosi gateman
You go contact oh (Wey, wey)
[Refrain: Odumodublvck]
Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am)
Jam am (March am)
Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am)
Jam am (March am)
We squeeze, we march (My boy, come on)
Dey tench oh (Commot body; issa bad guy)
We dey observe
Dey go discharge (Who dey? Come on)
We dey contact, eh
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.