0
Baba God - Peruzzi (Ft. Patoranking)
0 0

Baba God Peruzzi (Ft. Patoranking)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Baba God" от Peruzzi (Ft. Patoranking). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Baba God - Peruzzi (Ft. Patoranking)
[Intro]
Santamarakurababa eh baba
Eh baba
Speroach beats
O baba, Eh baba
Santariababa
Riababa ehhh (wayese)

Strong grace and mercies (eh baba)
And anointing oil combined (Santamarakurababa eh baba)
Loose

[Bridge: Peruzzu]
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (chai)

[Verse: Peruzzi]
For a long time you don cover me so
They can't touch me again
If e no be you wey cover me so
They for don takе me away
Man dem wey know mе before
They no know me again
They don try but they can conquer the boy
They can't hold me again
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности