0
Popo - Zinoleesky
0 0

Popo Zinoleesky

На этой странице вы найдете полный текст песни "Popo" от Zinoleesky. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Popo - Zinoleesky
Oh na na na
Yeah
Uh ro Uh ro
Shocker lo se beat
Haha
Call me Zinoleesky
Oh yeah yea

Man's gat a longway to go
And I go reach plenty place shey you know
50 song and still counting
Just one song another person blow ye
This kind life na grace oh
And I go pour plenty shayo for face oh oh
Dem be dey say make I lay low
But to ba je torin how much you want mai mail oh

Shey be na that same boy wey dem be no wan see for hood
Na me won le bo sugbon won le ba rara won le mu
Shey be na that same boy wey dem be no wan see for hood
Na me won le bo sugbon won lе ba rara won le mu

Somebody bobo
Somebody call on thе popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco oh oh oh
Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности