0
VILLIAN - Rema
0 0

VILLIAN Rema

VILLIAN - Rema
[Intro]
P

[Verse 1]
Shanawole, Saint-Tropez, omo, mi o clean shomo
E no get any facility wey I enter, wey dem no dey tell me domo
I dey give una reminder, hit you like sniper, say e mi ni commodore
I no dey 'gree for anybody, even my mama tell me say I too para gan
I no dey send anybody, say, make una know say e better, make you kill me (Kill me)
Elumelu, tell me where I go put my money, make e doublе unfailingly (Unfailingly)
Pepper body, make nobody try tеst my patience, ogbona feli feli
Please don't be mad at the fact that your baby na my baby, don't take it personally

[Chorus]
Ikebe super, ha, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga ('Tayga)
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Ikebe super, ha, oya, shake am (Shake am)
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?