[Intro]
Helalo
Wana keleshosa
Fundemerikabara
Won lo bi
Wande Coal ah
Beeni debo
My name is Iskaba
Wo ni fe lo
Eh bidibidiboo oh my way
Mm no fit oh
Eh be ri jo zey
Ayi no money dey
When no money dey nobody send no eh
Ayi
[Chorus]
I know dem no want make the money to come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am when the money come my way
'Cause I know wetin I go do when the money come my way, hey
[Bridge]
When, when, no shingbain
When the money no dey, omo no shingbain
When, when, no shingbain
Mo sise mi o sun, no shingbain (Find money)
When, when, no shingbain
When the money no dey, no shingbain (Find money)
When, when no shingbain
I dey double hustle

Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.