0
Good Or Bad - J Martins (Ft. P-Square & Timaya)
0 0

Good Or Bad J Martins (Ft. P-Square & Timaya)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Good Or Bad" от J Martins (Ft. P-Square & Timaya). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Good Or Bad - J Martins (Ft. P-Square & Timaya)
[Intro: J. Martins, Timaya]
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (oh oh)
Everybody everybody say yeah eh
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (oh oh)


[Chorus: J. Martins & Timaya]
Owey (owey)
Eh, eh (eh, eh)
Owey (owey)
Eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
Eh eh eh eh eh eh, chai!
Owey (owey)
Eh, eh

[Verse 1: J. Martins, Rudeboy]
Everybody say
If you like you good, eh
If you like you bad, eh
Anything wey you do for this life
My brother na for your head, ohh
This one na true story, oh
J. Martins and Timaya eh (Rudeboy!)
Anyhow wey we dey quest dеy go
Na so the people dеm a mental o
If you get money you no get
Na so some people go dey vex say
If you talk you no talk dem go say you too talk
Make you just dey jolly dey go
Dem mama, dem papa
Make you hear me well well eh
Who God has blessed, (chai)
No one can curse
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности