BENIN BOYS Rema & Shallipopi
На этой странице вы найдете полный текст песни "BENIN BOYS" от Rema & Shallipopi. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Intro: Shallipopi & Rema]
They call me Shallipopi
Pluto presido
Sek, sek, sek
Sek, sek, sek
Sek, sek, sek
Sek, sek, sek (Another banger)
[Chorus: Rema & Shallipopi]
Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money rekpete (Confirm)
Remy, Ekehuan road, Shalli, Sapele (Ayy)
Santa Monica touchdown, shekens (Clear road)
They dey like to dey dance the legbegbe (Eh?)
Na we dey bully, na we dey pepper (Say)
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get (Oh, ayy)
[Post-Chorus: Shallipopi]
E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Clear road)
Na we dey pull up with convoy (Eh?)
You know the billings wey we dey chest (Okay)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, sek, sek, sek)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Confirm)

Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.