[Intro]
Guy, Freestyle this girl na ole I no dey like wetin the girl dey do
How e dey do am now e just dey blow my heart anyhow make she let me know now
Although I need this girl why e dey do my heart like this
Freestyle, help me tell am now which one be all this one now
I no understand am
Ole

[Verse 1: 2Face]
Baby, maybe there's a different kind of spirit about you
Or maybe, baby, it's the way you smile every time I make you to
I can't understand wetin you do
Wey e dey make me feel irie, oh ai
But if I ever tell a tie, make I buy
I dey trip for you mailay
After all is said and done
You don't even show me you carry di don
You don't even make me feel like you're number one
You don't even try to show me my position
It is only fair that you should let me know
You should let me know how you feel about me so
I have had enough of your coming
I am dying for your loving

[Chorus: 2Face]
I am calling you ole
'Cause you stole my heart away
'Cause I gave all my life to you
Girl, I pump your gbagbo on tu
If you really really want me so
Then, baby you should let me know
If that was only me, I will let you know I love you so
That is not the way the story should go
'Cause it feels good, loving somebody
And somebody loves you back (eh ai, eh ai)
'Cause it feels good, needing somebody
And somebody needs you back, needs you back
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?