[Verse 1: Moelogo]
Awe sho mope im a fucking star
Icon ni mi ma te button pa
Logo lomo won le ba
Ina tan tan won le pa
I know people tey tey wey dey pray for me
I know wen no dey for me
In the 15th with my bro wen we dey for street no dey chase who dey top three
[Pre-Chorus: Moelogo]
So many people dem dey hate on me
Mo fun won lonje dem still dey hate on me
So many people talk say dem dey for me but dem dey carry their cake from me
God no go shame me
And I’ll be rising
And they will be watching
Won binu ori mi o
Won binu ori mi o
She ri won
[Chorus: Moelogo]
Wahala for who
Wahala for who no like me
I no dey for you
If e no dey for me go gba you
Won fe gba ibi tin ri gba
Won fe gba bi n shey ri ka o
Olorun o fe
Olorun o je

Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.