0
2Baba Zone - Olamide
0 0

2Baba Zone Olamide

На этой странице вы найдете полный текст песни "2Baba Zone" от Olamide. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
2Baba Zone - Olamide
[Intro]
Pheelz mr producer
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness ohh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

[Verse 1]
Oya oh my God; they want to start again
They want to start to dey yarn, they want to start to complain
They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain
Those kind matter wey dey cause me pain
I maintain to sustain, when I no see the cake
Monkey dey work, Baboon dey chop
I dey hustle in vain
How man go carry plane dey go Costain?
Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain

[Chorus]
(Ehh; oh my; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh oh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness oh ehh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности