0
For Yah - Ice Prince (Ft. Runtown)
0 0

For Yah Ice Prince (Ft. Runtown)

На этой странице вы найдете полный текст песни "For Yah" от Ice Prince (Ft. Runtown). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
For Yah - Ice Prince (Ft. Runtown)
Everything i do oooo i do it for yah
I do it all for you uuu u know i do it for yah
And even if i thief iyo ooo i keep it for yah
And if dem say i craze iyo ooo i do it for yah

Sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
Wonder wonder why


Shebi na only you i see wey go catch my eye(wey go catch my eye eee)

Sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder why
Wonder wonder why
Shebi na only you i see wey go catch my eye
For yah for yah ehhh for yah
For yah for yah eehhh
For yah for yah ehhh
For yah ehh


No lеtting go no holding back
Because you are my Lady eehhhh
No lеtting u go
No holding you back ehh ehh
Because you are my because you are my
Diva you give me fever
Your love make a nigga shiver ehh
Baby i like you(I like you) yeah yeah yeah
Baby you are me breezer
Real love flowing like a river ehh
That's why i like you
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности