0
Since ’04 - D'Banj
0 0

Since ’04 D'Banj

На этой странице вы найдете полный текст песни "Since ’04" от D'Banj. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Since ’04 - D'Banj
[Intro]
Ah-ah-ah-ah
Ah-ah-ah-ah
(V-V-V-Vstix)
I must greet you all specially

[Verse 1]
Bad boy since '04
I no know if you know, I no care if you notice
I burn up with the OGs
Egbe isu ka n'iyan
Light up if you notice
Light up if you know this
Since Mo'Hits if you know this
Flex if you hold cheese
I dey ball, I dey throw 3's
Dem go dey do like say dem dey pray make I no miss
Y'all niggas don't know me
Na God grace wey dey, na God grace wey dey hold me
Fine girls won wa mi
So fun won, I'm in kalakuta trapping

[Hook]
Omo ogbon
I get the right vibe wey dey turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the godfather corleone (Yes, I'm the one)
Omo ogbon
I get the right vibe wey dey turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the godfather corleone
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности