0
Baddest Boy (Remix) - Skiibii (Ft. Davido)
0 0

Baddest Boy (Remix) Skiibii (Ft. Davido)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Baddest Boy (Remix)" от Skiibii (Ft. Davido). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Baddest Boy (Remix) - Skiibii (Ft. Davido)
[Intro: Davido]
Baddest
Run check, oh ah
Skiibii wo wo wo woah

[Verse 1: Davido]
Bad belle lo po laye (Shekpe)
Kehinde le joju Taiye (owh)
Olohun ma gbe mi fun aiye
OBO tii gbe won sare
Who dey check am?
(Men dey)
Ton ba gbemu, we go reck am
(Number)
7, David Beckham
And nothing fit to shake my mental
Don’t come close without permission
Men dey, wey get ammuni
Nothing wey go gbe mi condition
E’sho dey, I no get Alumi

[Chorus: Skiibii]
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no gеt joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call mе baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности