0
Peace - Mohbad
0 0

Peace Mohbad

На этой странице вы найдете полный текст песни "Peace" от Mohbad. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Peace - Mohbad
[Intro]
Iyawo mi sho da da, o romipin
O fi mi sile mo n fa cigar (Yo...)

[Verse 1]
Wetin be this one like this?
Been through many things, many many gists, though I still find my peace (Imole, Oh, oh, ah)
I dey do like say me I no dey see, like say I no dey hear
Which kind person be this? (Oh, oh, ah)
Wetin be this one like this?
Been through many things, lat'aiye genesis , I be dealing with frenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman we never rest
King of south and the wеst
Faster than a car, won fe ba mi sa
Faster than a Bеnz oh, ijebu lo lewu le so oh
Bad vibes on the gram (Uhn, uhn, uhn, uhn)
Reading my Psalm, I'm so Biblical (Oloun, uhn, uhn, uhn)
Aiye lo l'okada, won de tun ni car
Dem wan tear your knicker, dem wan to turn your teacher
Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga, you go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, shey you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe, shey you go dey before my surulere? (Kai)
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности