Classic!!
Skabadu Skeybeydum
Skaradum Skowodum (repeats...)
[Burna: Hook]
Hey mister
Anytime you see me when you see me
When I pull up in the Bentley
Know say I be Legend (Legend)
Legend (Legend) Legend (Faaji) Legend
I say make you forgive me, make you free me
If I bring your girlfriend to the party
I be legend (legend) Legend, (Legend)
Legend (Faaji) Legend
Dum yah dum heh (Adun o dun a dun o dun)
Dum yah dum heh (Adun o dun a dun o dun)
Dum yah dum heh (mo different o)
[Verse 1: Tec]
What's a boy to a Legend?
Fake friends we no get them
Came through with my brethren
Awon boys ti di Legend
Awon boys took up popping
Shit's changed, now we locked in
So far this is nothing
The show time we been plotting
The lolly sef be on road
Bad bitch chilling and they say they wan roll
Guys wey dey illest for a minute don code
When you just dey call em if you know you wan show

Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.