
Never Kizz Daniel
На этой странице вы найдете полный текст песни "Never" от Kizz Daniel. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Verse 1]
People fear wetin dem no understand
Dem wan make I play my last card
Dem smell my aroma, japa
Wọn le mi Olofin Jazzman
I don get thick skin
E no penetrate o
Big or small I go celebrate o
I’m still alive
And I appreciate baba God day by day
[Pre-Chorus]
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I’m on my knees Hosana sana (Hosana)
Make dem no see me fall for yakata ta (Never)
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire
[Chorus]
Never (Never)
Never will I ever fuck up (Never will I fuck up)
If I fuck up, na you fuck (O ye ye ye)
And if you fuck up, na you fuck up still
People fear wetin dem no understand
Dem wan make I play my last card
Dem smell my aroma, japa
Wọn le mi Olofin Jazzman
I don get thick skin
E no penetrate o
Big or small I go celebrate o
I’m still alive
And I appreciate baba God day by day
[Pre-Chorus]
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I’m on my knees Hosana sana (Hosana)
Make dem no see me fall for yakata ta (Never)
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire
[Chorus]
Never (Never)
Never will I ever fuck up (Never will I fuck up)
If I fuck up, na you fuck (O ye ye ye)
And if you fuck up, na you fuck up still
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.