0
Call of Duty - Zinoleesky
0 0

Call of Duty Zinoleesky

На этой странице вы найдете полный текст песни "Call of Duty" от Zinoleesky. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Call of Duty - Zinoleesky
[Intro]
Oya, oya, drink
Drink garri whether ya brain go come down
I dey smoke Igbo
Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm
Niphkeys

[Verse 1]
I be person pikin, I get feelings too
My mind is split in two, I love you but I love Simbi too
Girl you can just tell me if you want Jimmy Choo
See me, God I knew it too
So many other guys wan chill with you

[Chorus]
Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It's been like four days, ta ri ra
I don upgrade, my terminal
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
Her song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности