
PICANTO ODUMODUBLVCK (Ft. ECko Miles & Zlatan)
На этой странице вы найдете полный текст песни "PICANTO" от ODUMODUBLVCK (Ft. ECko Miles & Zlatan). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Intro: Odumodublvck & Zlatan]
J sounds killed this
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworldgangstars
G.E Records, Odumodublvck, you get me?
Fizo in the building (Prra)
Ibile
[Chorus: Odumodublvck & Zlatan]
They know I came (Ayy) in a Picanto (Kapaichumarimaichupako)
(Hundred men) dey my doormot (Casablancadecatamatopia)
Kosi gateman
You go contact oh (Astalavi, give dem; Yes)
They know I came in a Picanto
Hundred men dey my doormot (Native)
Kosi gateman
You go contact oh (Wey, wey)
[Refrain: Odumodublvck]
Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am)
Jam am (March am)
Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am)
Jam am (March am)
We squeeze, we march (My boy, come on)
Dey tench oh (Commot body; issa bad guy)
We dey observe
Dey go discharge (Who dey? Come on)
We dey contact, eh
J sounds killed this
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworldgangstars
G.E Records, Odumodublvck, you get me?
Fizo in the building (Prra)
Ibile
[Chorus: Odumodublvck & Zlatan]
They know I came (Ayy) in a Picanto (Kapaichumarimaichupako)
(Hundred men) dey my doormot (Casablancadecatamatopia)
Kosi gateman
You go contact oh (Astalavi, give dem; Yes)
They know I came in a Picanto
Hundred men dey my doormot (Native)
Kosi gateman
You go contact oh (Wey, wey)
[Refrain: Odumodublvck]
Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am)
Jam am (March am)
Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am)
Jam am (March am)
We squeeze, we march (My boy, come on)
Dey tench oh (Commot body; issa bad guy)
We dey observe
Dey go discharge (Who dey? Come on)
We dey contact, eh
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.