0
Ebe God - Keeny Ice (Ft. Victor AD)
0 0

Ebe God Keeny Ice (Ft. Victor AD)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Ebe God" от Keeny Ice (Ft. Victor AD). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Ebe God - Keeny Ice (Ft. Victor AD)
Keeny Ice:
Keeny Ice;
Né mè fùa ne nà fù;

Victor AD:

It's Victor AD nanana yeaaah;

BRIDGE: ( Victor AD )

I wonder why them no dey see the things I see;
Same reason they no believe in anything I say eeh;
Nigeria to Ghana we balling overseas, aay;

Wey they ask me say how I take get here;

HOOK: ( Victor AD )

Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare;
Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti;
Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare;
Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti ooo, ooo, oo;

VERSE 1: ( Keeny Ice)
I'm so blessed and I no fit deny;
Say the, Grace wey dey follow me be divine;
Though I be the 'I' in the middle of the grind;
Ebe Sogbolisa wey dey back my shine;
Dem surprise say I pull up in the S550;
Doing return flights on first class tickets;
My bank account balance on a 9 digit;
I be Guardiola winning in another man's city;
Wo sò vè ne gbɔwo le kɔ ʋu ɖe anyi be ma dzè anyi;
Gake Yesu be ʋu aa ɖè wò tɔ awù nem èdzì kple anyi;
Nyè be dziɖuɖu aa lã mè tem ne wo aba anyi;
Wo do nugɔ dzo tà wo bù be nyea ɖè mè ya tsi anyi;
Truly the street no be who first come;
Amenye taking be grace be who stretch arm;
Ok wait, hold up, just give me a minute, ebe success dey call I dey go pick come;
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности