0
Energy is Gold - King Majik & Bawse
0 0

Energy is Gold King Majik & Bawse

На этой странице вы найдете полный текст песни "Energy is Gold" от King Majik & Bawse. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Energy is Gold - King Majik & Bawse
Hey it's King Majik
And Badman Dan
(Shanor)
(Ransom got that sauce innit)
Me I never see person wey dey like her
Like her like her like her like her
Bring Hennessy
She dey bring the lighter lighter lighter Lighter
(Hey it's Majik)

Henny for body forget all your worries here
(Forget about your worries girl)
You shaking your body
You know say no be forming here
(No be forming girl)
Ah
The way you give me ginger and Konji
Konji to loving yeah
If your heart, your heart is ready for me Baby the energy is gold

Bawse

No dey use me play
Let me treat you well
Come dey do like say
You no too sabi the game
Do your dance like say
You the baddest
Me Nuh fi release ya waist
Na na
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности