0
Ikoyi Blindness - Fela Kuti
0 0

Ikoyi Blindness Fela Kuti

Ikoyi Blindness - Fela Kuti
You miss road, you miss road
When you miss road, you no go reach
You no go reach where you Dey go
Because that not be the road oh
No be the road where you For dey
I say no be the road
No be the road wey you for Dey

You miss road, you miss road
When you miss road, you no go reach
You no reach where you Dey go
Because that not be the road oh
No be the road where you For dey
I say no be the road
No be the road wey you for Dey

One man wey I know
Him be lawyer
Him go buy the thing for him work
Him go buy the thing dem call spanner
Wetin lawyer go take spanner do
E no go reach where him Dey go
One man wey I know
Him be music
Him go buy the thing for him work
Him go buy the thing dem call hammer
Wetin music go take hammer do
Him no go reach where him Dey go
Because that not be the road
No be the road wey you for dey
I say no be the road
No be the road wey you for Dey
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?