[Intro]
Niphkeys
Top boy
Kapaichumarimaichupako
Ahn, oya
[Pre-Chorus]
Say wetin you want?
She say "She want love" (Kilowi?)
Love without money?
O ni "Rara"
O ni "Rara oh, sapa is not for me"
Ahn-ahn, ko da rara
She say "She want love" (What love?)
Love without money? (Money)
O ni "Rara"
O ni "Rara oh, sapa is not for me" (Je n mọ)
Ko da rara
[Chorus]
Ah
Ugly boy see money
The girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey
E fit to sour (E go sour)
Sleepless night, mo hustle paa
Ka po mi le shaka (Ko shaka)
Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi)
Kilowi?
Niphkeys
Top boy
Kapaichumarimaichupako
Ahn, oya
[Pre-Chorus]
Say wetin you want?
She say "She want love" (Kilowi?)
Love without money?
O ni "Rara"
O ni "Rara oh, sapa is not for me"
Ahn-ahn, ko da rara
She say "She want love" (What love?)
Love without money? (Money)
O ni "Rara"
O ni "Rara oh, sapa is not for me" (Je n mọ)
Ko da rara
[Chorus]
Ah
Ugly boy see money
The girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey
E fit to sour (E go sour)
Sleepless night, mo hustle paa
Ka po mi le shaka (Ko shaka)
Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi)
Kilowi?
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.