0
Suzanna - NSG (Ft. Patoranking)
0 0

Suzanna NSG (Ft. Patoranking)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Suzanna" от NSG (Ft. Patoranking). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Suzanna - NSG (Ft. Patoranking)
[Verse 1: Patoranking]
All my boys dem crazy, dem no normal
Shoe for my legs, Balenciaga
Something by my waist, na revolver
Sweet kin love, sweet pass piña colada
I've been preeein' from the corner
Wetin be your name? You say, "Suzanna"
Old school like nuvo, old school like ferra
Call me afunki with all this raba, yeah (JAE5)

[Refrain: Patoranking]
Feeling like ah president
Every time you come my way
Pretty and intelligent
Mi nuh care what them say
Queen ah mi residence
Baby oya burn that J
And mi no give ah damn
I dey with my London babe
So mi seh

[Chorus: Patoranking]
Oh, Suzanna
Oh, Suzanna, yeah
Oh, Suzanna
I wanna spend all my raba
Oh, Suzanna
Oh, Suzanna, yeah
Oh, Suzanna
Oh, my lover
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности