No Buredi (No Bread) Fela Kuti
На этой странице вы найдете полный текст песни "No Buredi (No Bread)" от Fela Kuti. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

Raah-raah-raaah, raah-raaah....(x10)
Look-u, well-e, well-well-e, welle, well-e, well
Look-u you well-e, well-e well-e, well-e well-u well (x2)
Look-u you well-e, well-e well-e, well-e well-u well-wellu-well-e well-e weeeelluuu...
Looku you, looku well.. (Looku you, looku well!) (x3)

Look-u you well-e, well-e well-e, well-e well-u well (x3)

Look-u you, wellu-wellu-well (looku you!) (x2)
You stand-e for ground, your leg-e dey shake (looku you!) (x2)
Nah your leg whey keep ground noh dey shake (looku you!)
Your face look like you don reach-e gbeee (looku you!)
You si(t)down for chair like e you don reach-e gbee (looku you!)

Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.