[Verse 1]
Jimi dey vex he come dey shout (O ti ya were)
For Marwa roundabout (Kilo wi)
Mr. Jimi dey follow Okada shout (You dey mad oh)
For Marwa roundabout, ay
Jimi wa motor, biggy biggy motor
Jimi olowo, he just win the lotto
So, he put a brand new range on the titi
But on that same day
[Pre-Chorus]
Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop
Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop
[Chorus]
One man reverse he commot him shirt
The fit e tough who go come to settle
Dem just dey para dem dey curse their self
Your mouth dey smell and sense you no get
Nobody near leave us to flex
Shey you want to test you go learn your lesson
Hold my shirt you want dey flex?
Who born you sef?

Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.