0
Padi - Kizz Daniel
0 0

Padi Kizz Daniel

На этой странице вы найдете полный текст песни "Padi" от Kizz Daniel. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Padi - Kizz Daniel
[Intro]
No One
No One
Runtinz badder producer
Goddamit

[Verse 1]
See I follow my padi to greet you
And na so I begin to dey free with you
If my padi commot I go chill with you
'Cause all my feelings agree with you
I for like to borrow a kiss
Make baba God no make padi notice
See na my padi I know he dey cheat you
Girl am ready to talk am for front

[Chorus]
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know
Papa warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know

[Verse 2]
Omalicha Biko follow your heart
And you can follow me chat
I go save your number as Mariam so padi no go fit know
Wa
E fit be like I toast you
But tomorrow I fit bone
E no mean say I no Love you
Na for say padi dey date
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности