
Rizzla Burna Boy
На этой странице вы найдете полный текст песни "Rizzla" от Burna Boy. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[Chorus]
Oya pass me the rizzla (ebano)
Make i unlock the ginger (ebano)
Any style i deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh
Omo Mamarazi lomo yeah
[Verse 1]
Oshen bubble Oshen bubble
E be like you dey see double
You dey see double
When the gbedu enter you
Say e go dey ginger you
Them be think say we dey joke
Now they see say no be joke
As the matter develop
I say make i let you know
Say lati kekere (Lati kekere)
Lati kekere n'imoti hustle
Moti’m bubble
Eh malo moto, ginger me
Party oma sareju moto
Sareju moto
Oya pass me the rizzla (ebano)
Make i unlock the ginger (ebano)
Any style i deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh
Omo Mamarazi lomo yeah
[Verse 1]
Oshen bubble Oshen bubble
E be like you dey see double
You dey see double
When the gbedu enter you
Say e go dey ginger you
Them be think say we dey joke
Now they see say no be joke
As the matter develop
I say make i let you know
Say lati kekere (Lati kekere)
Lati kekere n'imoti hustle
Moti’m bubble
Eh malo moto, ginger me
Party oma sareju moto
Sareju moto
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.