0
Oyi - 2Baba (Ft. Hi Idibia)
0 0

Oyi 2Baba (Ft. Hi Idibia)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Oyi" от 2Baba (Ft. Hi Idibia). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Oyi - 2Baba (Ft. Hi Idibia)
[Intro]
Oh, alright yeah, hear word

[Verse 1 – 2Baba]
Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come
And no be every breast wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you wan do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you

[Pre-Chorus – 2Baba]
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu
That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

[Chorus – 2Baba]
Ah ah eh eh….oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do the thing jeje, or make we do the life show
Eya eh eh…oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life and do the thing jeje, life show
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности