0
UP TO SOMETHING - Iyanya (Ft. Don Jazzy & Dr SID)
0 0

UP TO SOMETHING Iyanya (Ft. Don Jazzy & Dr SID)

На этой странице вы найдете полный текст песни "UP TO SOMETHING" от Iyanya (Ft. Don Jazzy & Dr SID). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
UP TO SOMETHING - Iyanya (Ft. Don Jazzy & Dr SID)
[Intro: Iyanya]
It's Iyanya
Did you wanna run again?

[Verse 1: Don Jazzy]
Up to something, no be small thing
Check my melody, stop the dulling
Talk to my baby, wait, I'm coming
Me and Iyanya, we up to something
Artistes don boku, richy-richy naa-ni
Bigger than Mavin? Don't be funny
Dem dey feel me from Okokomaiko
Down to Asia, Colombia calling
If na for money, get am plenty
Ask me for money, whenever you see me
Another reason, when dem go dey feel me
And dem go dey twale when I show for TV

[Chorus: Don Jazzy & Iyanya]
 Oh oh oh
Who do this thing wey dey make dem say-ay?
 Oh oh oh
Who give dem wetin wey dey make dem say-ay?
You know we got the master-plan, to make the money pile up
Look what you made me do
You notice say we never die, we multiply
Look what you made me do
Up to something, no be small thing
The bank is calling, more money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, nwanne ighotago
(Mavin)
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности