Bam bam pass me the right lighter
Wetin i do, dem dey eye my back
We dey with cash, no dey do transfer
You no wear shirt you dey laugh short skirt, sir

Shey you know say i sexy Kpa
Every time we dey wound them sha
Baby sho 10 wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner



Carry last man o
Baby sho lo wo f3 ma gbo
Gats to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
3nhw3, 3y3 wo f3
If i do dem go talk o
No fear, no rest

I dey put all for my hustle o
Your Oga no pass ma Oga o
Hustle for streets now we to the ladder o
Back in the days dem no like ma matter o
Likе ma matter oo
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?