[Verse 1 : Falz, Vector]
Mr Yakubu! ẹ ma n se bi fraudster
You don’t want to prosper
Come and collect Oscar
Three hundred billion te gba lọwọ ijọba
Kí le fi se ná sir? (A ti fi je mossa)
Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest, they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup (Go sup)
Suddenly, e scatter
Area boy ti jagba
As ole dey japa
Ọlọpa dey guide am
You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am
[Chorus: Falz, Vector]
Mr Yakubu! ẹ ma n se bi fraudstеr (Ah ah)
Mr Yakubu! ẹ ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! ẹ ma n se bi fraudstеr (Ah ah, are you calling a dignity-?)
Mr Yakubu! ẹ ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! ẹ ma n se bi fraudster
You don’t want to prosper
Come and collect Oscar
Three hundred billion te gba lọwọ ijọba
Kí le fi se ná sir? (A ti fi je mossa)
Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest, they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup (Go sup)
Suddenly, e scatter
Area boy ti jagba
As ole dey japa
Ọlọpa dey guide am
You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am
[Chorus: Falz, Vector]
Mr Yakubu! ẹ ma n se bi fraudstеr (Ah ah)
Mr Yakubu! ẹ ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! ẹ ma n se bi fraudstеr (Ah ah, are you calling a dignity-?)
Mr Yakubu! ẹ ma n se bi fraudster
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.