Joko Timaya (Ft. Shaggy)
На этой странице вы найдете полный текст песни "Joko" от Timaya (Ft. Shaggy). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

Yo!
Leggo!
Timaya!
Hahaha
Young D the beat boss
Shaggy!
Eh
I'm that guy wey dey make all the girl dem dey feel fine
Chillin with my guys all day, everybody feel alright
'Alright let them know that'
Anytime I dey around your town the girl ama hug me like skin tight
'Yeah man'
No no no
I'm the girls dem lotto, tell your boyfriend sit down and Joko
Sit down and Joko
'Love Lova'
Tell your boyfriend sit down and Joko
Leggo
Unto you my baby
Unto you my love
All my girls dem love the way doing it up and down
Girl, tell me say she like my eh me rollin
Girl she tell me say, she like the way mi a mi givin thing

Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.