0
First of All - Olamide
0 0

First of All Olamide

First of All - Olamide
[Intro]
Charle, you fit say I make a fool o
I no send, I no send (uhn)
Charle, you fit say I make a fool o
I no send, I no send
First of all introduction, ah introduction
First of all introduction
Okay, ah (edonu)

[Verse 1]
First of all, introduction
Na me wey sing Eni Duro and Omo to Shan
In other news, I'm in love with my boo
And I no dey place another one above
Gbagbe oshi, shey mo jo omo Ghana?
Oni mo dabi eni ti o ti fa gbana
Shey mo jo KK Fosu?
Mofo, gbagbe, abi o nsu?
Na we dey control the whole arena
Either we dey for Nigeria or Ghana
In other news, I'm a bad man
Wey dey intimidate Superman and Batman
When other boys dem they wear one shirt
Different shoes, not me!
Kilo fe f'oshe?
Do I look like Awilo Longomba?
Are you a learner?
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?