0
Unto You - Chike (Ft. LADIPOE)
0 0
Unto You - Chike (Ft. LADIPOE)
[Intro]
Me, I rather get
So, me, I rather get
Me, I rather get
Me, I rather get

[Verse 1: Chike]
Wetin you want? Tell me what you want
I know that you really wanna see me go mad
But the only thing you go get na silence (Shhh, hmm-hmm)
Me, I rather get eye, say what you want
You want me to make a decision in a rush
When you give me hate, I go dey show you love
Me, I no fit try to defeat my conscience

[Chorus: Chike]
Me, I rather gеt eye wey no fit see
Mе, I rather get ear wey no fit hear
Me, I rather get tongue wey no fit taste (Me, I rather get)
Than to get heart wey no fit love
Me, I rather get eye wey no fit see
Me, I rather get ear wey no fit hear
Me, I rather get tongue wey no fit taste (Me, I rather get)
Than to get heart wey no fit love

[Post-Chorus: Chike & LADIPOE]
Unto you, yeah, unto you (To show me love)
Unto you, yeah, unto you (To show me love)
Unto you, yeah, unto you (To show me love)
Yeah (To show me love)
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?