0
Foreigner - 1da Banton
0 0

Foreigner 1da Banton

Foreigner - 1da Banton
[Intro]
15 years me I tell daddy o
Say me I won enter the city town o
Me I no care wetin dem Dey do for there
Me I just collect my share

Ahnnn ahnnn ahnnn ahnnn Annan

(Baby you know my love is through)

[Verse 1]
Baby I been on a mission just to find you
Now I found you girl I swear I’m never letting go
And any other person wey Dey try to find you
Girl I swear For that person girl I swear I go call mopol

[Chorus]
Cos I go Dey by you my baby ahnnn ahnn
Give my love to you o na na na
Cos I’m for you as you’re for me
So don’t treat me like a foreigner
Cos I’ve been around the world for ya
Cos I’m for you as you’re for me
So don’t treat me like a foreigner
Cos I’ve been around the world for ya
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?