Pesin (Rmx) Limerick (Ft. Olamide)
На этой странице вы найдете полный текст песни "Pesin (Rmx)" от Limerick (Ft. Olamide). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.

[INTRO]
(hmmhm-hahaha) .. (eehhh!)
E-D-O .. Boiy (Limerick!)
(hmmhm-hehehe)
You must hear Pesin naa .. Oga
[HOOK - LIMERICK]
Okay, e get this 'tory I for tell Pesin (mtchew!)
No need, I no sure say they go hear Pesin
And if I dey church, I no dey like share testi-mony
They fit go talk say make I help Pesin
Nowadays, nobody dey fit dey send Pesin (ehn?)
Round-about, beggars dey dey disrespect Pesin (yes!)
One minute, you go see say they dey beg Pesin
The next minute, omoh, they don begin dey shank Pesin
(oh my God!)
[Chorus]
They must hear Pesin, they must hear Pesin
They must hear Pesin, they must hear Pesin (eeehhh! no be lie, they must hear Pesin)
They must hear, ehn? They must hear Pesin
(they must hear .. they must hear Pesin)
They must hear, eeehhh! They must hear Pesin (eeehhh!)

Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.