0
Better Thing - Joeboy
0 0

Better Thing Joeboy

На этой странице вы найдете полный текст песни "Better Thing" от Joeboy. Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Better Thing - Joeboy
[Intro]
Do de do do
Do de do
De do do
Do de do
De do do
Do de do

[Verse 1]
Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk

[Pre-Chorus 1]
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly thesе days
But wetin my papa say be say
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности