0
Rush (Freestyle) - ATOM Petrify (Ft. Ayra Starr)
0 0

Rush (Freestyle) ATOM Petrify (Ft. Ayra Starr)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Rush (Freestyle)" от ATOM Petrify (Ft. Ayra Starr). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Rush (Freestyle) - ATOM Petrify (Ft. Ayra Starr)
[Intro: ATOM Petrify & AyraStarr]
(ATOM Petrify)
Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa

[Verse 1: Ayra Starr]
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus: Ayra Starr]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности