0
Money - BasketMouth (Ft. Efya & Oxlade)
0 0

Money BasketMouth (Ft. Efya & Oxlade)

На этой странице вы найдете полный текст песни "Money" от BasketMouth (Ft. Efya & Oxlade). Lyrxo предлагает вам самый полный и точный текст этой композиции без лишних отвлекающих факторов. Узнайте все куплеты и припев, чтобы лучше понять любимую песню и насладиться ею в полной мере. Идеально для фанатов и всех, кто ценит качественную музыку.
Money - BasketMouth (Ft. Efya & Oxlade)
[Intro]
Basket
If I, If I do, If I, If I do, If I, If I do, If I

[Chorus: Oxlade]
If I do mistake get money
People go sabi -who I be
If I do mistake get money
People go sabi -who I be
For this on God

[Verse 1: Oxlade]
Na money be the root of all evil
But na still money dey send person go school
Money be the root of all badness
But na still money wey turn OBO to baddest
Na money dey commot person for single
And when I get money I go fit drop my single
Hmmm wele wele It's very simple
So when I get the money all of them go fit to mingle
Kirakita no dey get the power
Na calamity dey make person dey sour
I no say me I no get the power
But when I get the rabba I go get all of the power

[Chorus: Oxlade]
If I do mistake get money
People go sabi -who I be
If I do mistake get money
People go sabi -who I be
For this on God
Комментарии (0)
Минимальная длина комментария — 50 символов.
Информация
Комментариев пока нет. Вы можете быть первым!
Войти Зарегистрироваться
Войдите в свой аккаунт
И получите новые возможности