[Verse 1: Jamopyper]
Ijo ti mo jo lana ton pariwo baby ko le to
Ko le to baby ko le to o
Ko oti wole a ma jaiye a ma flenjo
Bamijo bamijo baby bamijo o

[Chorus: Jamopyper]
O Nana oh Nana
Wetin you carry
Oh Nana oh Nana oh Nana
Shake am for daddy
Oh Nana oh Nana
I fit to spend all my money
Oh Nana oh Nana
Idi omode yi ma heavy
Oh Nana

[Verse 2: Jamopyper]
Many men many men
No joonz for my residence
I get vibes wey dey different
150 many men
Abi shey e le ra one way ticket
Lo si Afghanistan ke ma te ni be
No one fit to hold the man
Island girls just dey feel the vibe
Them say my style is too dope
No letting me go
Thеy begging for more
Stomp on the floor
?? la ma tonight
I wan bе the guy wey go treat you right
I love everything you dey do tonight
My chericoco killing me tonight
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?