[Intro]
Basket
Duk
Duk
Duktor

[Verse 1: The Cavemen]

[Verse 2: Falz]
Get Up, Get Up
Yeba
Yewo, Yewo
Yepa
Boys dey for cave (Ye)
Stripper dey stage (Ha)
Hooker dey for babes (What)
Nobody Complain (Cheii)
Nobody need to vex
Omo no cause for rage (Omo no cause oh)
Oh papa carry yellow sissy like him daughter age
She treat am nice
Him don be customer tey (Tey, tey)
I leave my friends wey be bad influence called Omah Lay (Baller, baller)
Una no get the memo
Today na my day (Na today oh)
So kilamashey (Ye)
Get up and spray
Show them say paper dey
Shey they think say na play
Na so male call my phone
Say Folarin jeka pray
Comments (0)
The minimum comment length is 50 characters.
Information
There are no comments yet. You can be the first!
Login Register
Log into your account
And gain new opportunities
Forgot your password?